Chord not Available
Chord not Available
Be the first to submit Double Double and earn points for every chord you contribute!
Submit chords
If I don’t marry you
Na e be say I dey craze
Tell your mother
Tell your father
Make we relate
Money go fall on you
Blessings dey on the way
Any man wey put asunder
Omo na thunder, aah eeeh
Fire fire, chase them all away
Any man wey put asunder, aah eeeh
Fire fire, chase them all away
Everything na double double
See I get assurance
You get in dollars
Anything for you
My account hi balance
See I get this mission
Transmission vision
And if you tell the police oh
Them go see confusion
If I don’t marry you
Na e be say I dey craze
Tell your mother
Tell your father
Make we relate
Money go fall on you
Blessings dey on the way
Any man wey put asunder
Omo na thunder, aah eeeh
Fire fire, chase them all away
Any man wey put asunder, aah eeeh
Fire fire, chase them all away
Everything na double double
My Oyibo Oyibo, I di pray di pray
When something go carry you
Come my way (omankwe)
Ka anyi jee tuo ludo na obodo oyibo
Maka nnwee gi one on one
Na samankwe (samankwe)
See you will never forget oh, ah ah ah
Ma nkporu gi cassete oh, ah ah ah
Ask your bestie Janet oh baby oh, ah ah ah
Otu osi gaa na mess oh
If I don’t marry you
Na e be say I dey craze
Tell your mother
Tell your father
Make we relate
Money go fall on you
Blessings dey on the way
Any man wey put asunder
Omo na thunder, aah eeeh
Fire fire, chase them all away
Any man wey put asunder, aah eeeh
Fire fire, chase them all away
Everything na double double
Fa mi more, fa mi more ah baby oh
Give me love versuri.online
If you go, them be tell mo ti roko
If you leave, them be turn mo ti daro
If you give me love
I no go give another lie
If you give me kiss
I no go give another rara
If you love me tata
I no go tata another lie
If you let me mekwo
I no go mekwu another rara
If you give me love
I no go let your heart shatter
If you give me love
Wo no go let our home scatter
If you give me love baby
Wa ma ga go ga ja
If you give me love
I fit Gucci and Prada
If I don’t marry you
Na e be say I dey craze
Tell your mother
Tell your father
Make we relate
Money go fall on you
Blessings dey on the way
Any man wey put asunder
Omo na thunder, aah eeeh
Fire fire, chase them all away
Any man wey put asunder, aah eeeh
Fire fire, chase them all away
Everything na double double…
Tab not available
Buy song
Double Double on iTunes store
Support artists with purchashing the original song!
Advertisement
Leave a comment