Capo: 4th fret [Verse 1] F We were only lovers Am7 G Before the love came in F Now you be soldier Am7 G Général no send me F Now I'm alone Am7 G Now wey you no send me F N.C. You just dey pose Am7 G You just dey bobo me F You just dey go Am7 G You no dey answer me F Am7 G Ewo ewo ewo kilode oh F Am7 Ewo ewo ewo kilode oh [Chorus] G F See the way I de beg you she Bambi allah Am7 G Mo je ni F And you know say you fine too Am7 All the girls go they find you G F All the guys come dey find me Am7 Me I no fit attend to G F Me I know fit compare you Am7 G You uh oh oh [Verse 2] F E no be you e be me Am7 G Normally I no dey do like this F But nobody holy Am7 G No be say I be John the baptist F I got issues (Got issues) Am7 G Girl, I made you cry and I gave you tissues F After that I kissed you Am7 G Then we made sweet love like we always do F Say I led you on Am7 G You sef dey follow me F We were having fun Am7 G Then suddenly the love came in F Am7 G Ewo ewo ewo kilode oh F Am7 Ewo ewo ewo kilode oh [Chorus] G F See the way I de beg you she Bambi allah Am7 G Mo je ni F And you know say you fine too Am7 All the girls go they find you G F All the guys come dey find me Am7 Me I no fit attend to G F Me I know fit compare you Am7 G You uh oh oh [Bridge] F Am7 G I wish I said this before but you're messing with my mind F Sing me songs, make some love Am7 G Put your hands on top my thighs F I know say you be hot cake Am7 G Hundred yards, husband material F But me sef I be hot cake Am7 G Hundred yards, wifey material F Am7 G Ewo ewo ewo kilode oh F Am7 Ewo ewo ewo kilode oh [Chorus] G F See the way I de beg you she Bambi allah Am7 G Mo je ni F And you know say you fine too Am7 All the girls go they find you G F All the guys come dey find me Am7 Me I no fit attend to G F Me I know fit compare you Am7 G You uh oh oh [Outro] F We were only lovers Am7 G Before the love came in F Now you be soldier Am7 G Général no send me F
[Verse 1] We were only lovers Before the love came in Now you be soldier General no send me Now I’m alone Now wey you no send me You just dey pose You just dey bobo me You just dey go You no dey answer me Ewo ewo ewo kilode oh Ewo ewo ewo kilode oh [Chorus] See the way I de beg you she Bambi allah Mo je ni And you know say you fine too All the girls go they find you All the guys come dey find me Me I no fit attend to Me I know fit compare you You uh oh oh [Verse 2] E no be you e be me Normally I no dey do like this But nobody holy No be say I be John the baptist I got issues (Got issues) Girl, I made you cry and I gave you tissues After that I kissed you Then we made sweet love like we always do Say I led you on You sef dey follow me We were having fun Then suddenly the love came in Ewo ewo kilode oh Ewo ewo kilode oh [Chorus] See the way I dey beg you she Bambi allah Mo je ni And you know say you fine too All the girls go they find you All the guys come dey find me Me I no fit attend to Me I know fit compare you You uh oh oh [Bridge] I wish I said this before but you’re messing with my mind Sing me songs, make some love Put your hands on top my thighs I know say you be hot cake Hundred yards, husband material But me sef I be hot cake Hundred yards, wifey material Ewo, ewo, ewo kilode oh Ewo, ewo, ewo kilode oh [Chorus] See the way I de beg you she Bambi allah Mo je ni And you know say you fine too All the girls go they find you All the guys come dey find me Me I no fit attend to Me I know fit compare you You uh oh oh (Outro) We were only lovers Before the love came in Now you be soldier General no send me
Tab not available
Buy song
Beggie Beggie on iTunes store
Support artists with purchashing the original song!